In a post shared by controversial Instagram blogger Gistlovers, popular Yoruba actor Lege Miami has been accused of allegedly raping a 16-year-old girl with a promise to give her a movie role.
This comes a few hours after Lege bashed Tonto Dikeh for condemning Baba Ijesha over the rape case of Baba Ijesha, and the actress queries if he also rapes young girls.
The blogger further threatens to expose Lege Miami as he urged everyone who the actor has raped in the past to speak up.
The blogger wrote:
Lege Miami we want to throw back to that incident that happened at your residence some years back at Iwaya lagos,how you raped a 16years old jambite,the girl is in the DM like this,you don Dey do am ever don tey,the girl you raped that you lied to her say you go give am role too,we Dey gather all of them,wa fee ku😡😡😡😡if not say Yoruba Nollywood na for anybody,wetin this kind low life rapist Dey find?blow you no blow,English you no sabi speak,na me you wan come use open eye,Ogun go kee you lege abi wetin be your name,small fame wey I give you,you wan Dey do like person wey misfortune hit for forehead,if this guy has raped you in the past please come forward too,ko ni da fun eh,bring it on,local fowl,tueh,your don are coming to fish you out,wait on it.