Controversial Nollywoood actress and singer, Angela Okorie aka ‘Legit Queen’, has vowed to called out her colleagues who specialises in snatching peoples husbands and boyfriends.
According to her, Nollywoood girls are regulars when it comes to snatching of husbands and boyfriends just to get at each other, the industry girls has no pedigree, she added.
Nollywood girls and snatching na 5&6
Is either they are snatching husbands
Or they are snatching boyfriends,
they sha won knack who you Dey knack just to pepper you Very low class people with no pedigree ,after dem go Dey find respect monkey bananas
All of una wey Dey this table I Dey wait make I hear kpim Make I drop una names local champs. Na dem Dey give person bad names, and their fellow snatchers will be backing them up for the nonsense their doing Ndi iberibe , Ndi ala , Ndi Nzuzu.
